JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* RibsCracker > Forum

* New Topic
nickystar July 2025
Wetin you dey find? (0)
To my fellas who after them dey look their tissue I wan ask weting you dey find? Chocolate
nickystar July 2025
Thanks guys (0)
Thanks for making me reach 20 subscribers
nickystar July 2025
Another scammer discovered (2)
Dannyblizz is a scammer that fakes himself that he buys accounts
nickystar July 2025
English (4)
Who else notice say ENGLISH dey like to disappear when you are in argument U no go know wetin to speak again
nickystar July 2025
Best friend (0)
The only best friend you have is hunger it will always be there for you even if you're BROKE!!!
nickystar July 2025
Reply as an African mom (0)
Mommy i wont go to school till you buy me PJMASKS
nickystar July 2025
R.I.P (2)
Nawa our presido, buhari don die Well dis life nah turn by turn Im go soon reach the one wey dey for seat
nickystar July 2025
Do you know? (0)
That two farmer can be farming in one farm but dont know each other.Only legends go understand.
nickystar July 2025
We are RICH (0)
Imagine you won 50 million and you hear your bestfriend say we are rich Reply him in 3 words
nickystar July 2025
Discovery (0)
Abeg who discover say Garri and soup,Rice and Stew nah beta combination
nickystar June 2025
Prayers (0)
Dear ladies at the age of 35 una still dey fight fish with una younger ones My sister u need MFM PRAYERS
nickystar June 2025
Flower (0)
Teacher-what's your favourite flower Akpos-chrysanthetum Teacher-spell it Akpos-no mind me nah rose R-O-S-E
nickystar June 2025
Cheating (0)
I wonder how people dey get mind dey cheat on their partners i have never cheated on my six girlfriends

topics posts

fav Bookmarks
* RibsCracker