

![]() |
@gagemane | August 2025 |
English abeg school don tire me (0) I say make my brother form sentence with plane he say HE WAs h*t BY A PLANE shay it correct |
||
![]() |
@gagemane | August 2025 |
My song (0) Please tell me if it make sense[tumzy vibes]when we wake up early in the morning to get the pay,kept on hurstling to get the pay never,ever stoping i |
||
![]() |
@gagemane | July 2025 |
Shame (0) Which of one of you all know the meaning of 1 0 1 in nigeria that going on in almost all the families in nigeria |
||
![]() |
@gagemane | June 2025 |
![]() |
@gagemane | June 2025 |
On the moon (0) My grandma sh*t for toilet i enter toilet i faint, because of am i enter coma watin doctors go use cure me abeg |
||
![]() |
@gagemane | May 2025 |
Watin be this [10] When i dey come from school i no say today na my birthday henhen as i reach house they sing for me they come talk say they get suprise for me i dey |
||
![]() |
@gagemane | May 2025 |
Nigeria bad (0) thief enter our house for night them dey ask for groundnut and garri sha una think say they be real thief |
||
![]() |
@gagemane | May 2025 |
Yab if it sure for ur papa (5) Na through your yansh we dey subscribe GOTV |
||
![]() |
@gagemane | May 2025 |
Danger (1) What if all the people wey dey do pracetamol talk say the paracetamol wey we don dey take since this year na time bomb the come talk say it go explode |
||
![]() |
@gagemane | April 2025 |
Yab (5) Watin u go do when you on generator and nepa bring light before u sit down they take light again for like five time watin u go do |
||
![]() |
@gagemane | April 2025 |
Trouble (8) When light no dey your papa or mama send u make u go buy petrol.for road you buy egg roll five hundred and mineral before u reach filling station your |
||
![]() |
@gagemane | April 2025 |
Abi/hunger [9] My papa use garri celibrate last year christmas watin we go use this year abeg help me beg my papa |
||
![]() |
@gagemane | April 2025 |
|
||
![]() |
@gagemane | April 2025 |
Food plenty (0) Who don chop cheese ball and ororo power oil ;SECOND Kata and bread |
||
![]() |
@gagemane | April 2025 |
|
||

