
![]() |
@skibiibeatz | |
I get mind rap ur ama(house) 2day wey be sallah,only 2 hear say u no cook anything...make i hear u call urself azaman make thunder wey no get shima fire u... |
||
3
Replies
22
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@profteemah | 11 June 25 |
Wetin con be dis 1 now
|
||
![]() |
@kdlight | 11 June 25 |
Wetin be this 1 like this
|
||
![]() |
@skibiibeatz | 11 June 25 |
Many many things,but we still dey find garri
|
||


