Favourites

Team
I be d boss of my self

Music
Ogo forever,zazuzeh,ali go to school

Singer/Band
I get my on Music Record...

TV Show
Better no ask me ask my 2 babymama

Movie
Film wey get action

Animal
Aga(dog) no be local O! na foreign

Food/Drink
Amala n gbegiri n ponmo tabi erun or ega (meat & fish)

Author
Wetin be author omo yoruba ni me o!

Person
My second baby mama u for don know her name!

Place
Oshodi

Thing
Wetin be thing i dey on tiktok

Quote
.
Zazu zeh!
More About portable
portable is in a relationship, living with his partner and has 1 child
Zazu zeh! I get 3 babymamas but my favourite na my second babymama i love her! I thank ALLAH for giving me her!