![]() |
@stanleyesime | |
Wahala don burst. teacher carry him own problem blow pikin for chest. make una pray for the boy , na sS2 e dey |
||
15
Replies
278
Views
3 Favourites
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@myheart...11 | 27 May 25 |
Wahala no dey finish
|
||
![]() |
@stanleyesime | 27 May 25 |
No be lie , my sister
|
||
![]() |
@myheart...11 | 27 May 25 |
Na even pikin wey won write WAEC next year
|
||
![]() |
@myheart...11 | 27 May 25 |
God abeg save am
|
||
![]() |
@stanleyesime | 27 May 25 |
Dem don discharge the boy already sef
|
||
![]() |
@bulletone | 31 May 25 |
Yes oo
|
||
![]() |
@stanleyesime | 31 May 25 |
The boy de okay now
|
||
![]() |
@noyo | 31 May 25 |
@ stanleyesime - 19.05.25 - 09:20pm Wahala don burst. teacher carry him own problem blow pikin for chest. make una pray for the boy , na sS2 e dey Ewo |
||
![]() |
@noyo | 1 June 25 |
![]() |
||
![]() |
@stanleyesime | 8 June 25 |
The man sef no too get strength
|
||