JetBits |
! You are not logged in to JetBits.com Please register or login.

lekanleemoney send

nostory Oga chatlanka na sh*t
messiixgoku Buy guys. Am off to chatlanka. My name there is lordzinxer. See u there.airplane.gif
messiixgoku Guys, come over to chatlanka. It is better than this dry land. Jlord don do e mind.
messiixgoku Jetbits don dry. Wetin jlord do no good, na better thunder wey go kill am.
beautypresh Who be dis medtech25 sef, every time who want frd wit me
itzlordbleis Hi
beautypresh Am back guys
skidowrld DRY LAND
ksmart THEM DON TAKE ADMIN AS MY MODERATOR,WETIN BE THE MEANING OOOO
medtech25 WHO WANT FRIEND WITH ME?
nostory My dear friends pls u guys should come back to our funny group lets make it lively again pls am beggingbeg.gif
nostory Oh my lovely wife PRINCESS hope i will be able to see u in this group againbouquet.gif
nostory Wen would i meet my friends again on jetbit drinks.gif
nostory Poverty bad oocook.gif
nostory WAT A BORDNESSlol2.gif
nostory Me dey bro hw ur side na
kaycoded Wat sup
nostory Omo jetbit don dry oo
itzlordbleis bored.gif
itzlordbleis Hello
juda Am fking good today,, how about urself.gum.gif
nostory Juda afa
juda Buzz off.
skepta Godgive con share me credit nah
juda Hmm get off pls.
majesty789 hello am new
nebechianyagodgive Gys you guys should enter chatlanka and see my fine photos
nostory Wats so unique about chatlanka
nebechianyagodgive I dey answer s365 on chatlanka
juda Only sh*t blah blah,, enough of the sh*t.down.gif

Free Ringtones!