JetBits |
! You are not logged in to JetBits.com Please register or login.

jacealfred send

leovalencia alfred i just de
darling Nt fne
nking No be that darling
jacealfred Leo wetin dey sup.
darling (Cry1)
jacealfred Xup darling hw fr
leovalencia no that one na another person
jacealfred Lol.na who dey cry nking??
darling N0
darling Lol
nking Ok i no am he change he name no be skido my guy
darling Nking stp it
jacealfred Xup esther
babystarr Darling u don dey cry too much oh. hurry.gif make i go even fesh ur tears take per boil the rice cos no water for house.
nking You no wan make i follow you eat darl
leovalencia yes nking na one of my gee be that him name for chatlanka na jiggyskido2580
nking Darling enter insaid fire
darling Longer troat nking
darling Cry2.gif am feeling cold
nking bellydance.gif add my belly join
darling Starr u funny
nking (eyes)
darling Cry3.gif
babystarr Yess nking but wait let me finish cooking for me and darling. cook.gif
nking You no am
darling Cry3.gif
nking Why darlin(eye)
leovalencia okay
leovalencia them go find am tire
darling No angry7.gif