holawale No garri
vickystarr Garri
holawale No nah jollof rice and (chicken)
pinkybabe26 Hope garri go dey the wedding
holawale But all the Idera that I know are good person but I don't know about her
disboy Hunger dey wire me .make i go chop breakfast. Well i don chop heartbreak breakfast.
holawale Vicky please please please stop am
vickystarr Darling then u can take me along...
disboy My ones lover. Chai na so life dey. Gawd why in public na
vickystarr Oh....! sh*t
darling Am looking fr besthe here
disboy No. Wam i dey sure she dey hear me and wetin i dey talk . I will get a rubber o elastic heart idara. My ex
holawale Disboy leave Idera she is inira for you
pinkybabe26 I feel your pain disboy
vickystarr Disboy i think she's not matured...idara is still underage for love...
darling Hahahahaha
disboy My heart don break d second time. I swear i go buy elastic heart make e no break again
holawale Vicky we have plans
darling Ewoo hahahaha thank god say girls here no get husband fr dis group
disboy Dis girl mean am i swear. I was just joking and she take am serious
vickystarr Hola no no no na me go cook.....i go cook crocodile stew with green rice.... Hope una go chop
holawale I swear Idera nah bad person ooo
disboy I no want heart attack dis time o.
angelivy I would love to be the chef.
holawale Her name nah Nicky Rhoda she is a member of this group
pinkybabe26 Wow u mean am disboy say she block your number
vickystarr Abi...if she breakup with u...asap take another girl....use dey cool body....disboy
darling Jesus,she hashe ooo
angelivy
nawa oh.
holawale Vicky don't worry we get (chef)