
Chai i dey for tears, ewo, my landlord goat don chop all my bitter leave finish abeg,
Or calculate how much bitter leave e don chop commot aham from house rent
8
Make i kill aham
3
Or make i pack, make una choose wisely, me na igbo woman
0

![]() |
4/6 | ![]() |
Comments
