
![]() |
@kimmusty | |
HELLO GUYZ I NOTICE AM A DEM sh*t COS WHEN I WAS SMALL I NOTICED THAT IF I DEY CHOP SOMETHING THE THING DEY FOR DOWN,I NO GO PICK AM ,IF NA MEATPIE I NO PICK BECAUSE THAT TIME THE RUMOURS WEY I DEY HEAR THAT TIME SATAN DON CHOP AM MY ADVICE FOR YOU GUYZ NOW I MEAN OUR GENESIS IF NAH MONEY BRO & SIS ABEG NO PICK AM IF NAH 50K LIVE AM THEIR BECAUSE SATAN DON SPEND AM OO. |
||
1
Replies
7
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@fridagold | 1 hour 42 minutes |
Haha lol no worry i go leave am
|
||


