
![]() |
@braveruler | |
Na only in nigeria wey people dey use indomiee zeep garri, use beans chop fofo no be so? If u get sense send ur own |
||
4
Replies
23
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@atomfly | 2 days |
Dem go use rain coat for human cover motocycle ![]() |
||
![]() |
@braveruler | 2 days |
Atomfly u never see anything
|
||
![]() |
@atomfly | 2 days |
How?
|
||
![]() |
@braveruler | 2 days |
No fear
|
||


