
![]() |
@braveruler | |
See ooo make una help me ooo emma dog don come pregnant my dog without paying the bide price of my dog i will take him to court ooo now him come dey talk say make him take my to hospital 4 abortion i wik report him to NAFDAC ooo abeg make una tell me wetin to do |
||
0
Replies
7
Views
2 Bookmarks
|


