
![]() |
@raymanramo | |
If u no get money avoid fine girls. I repeat if u no get money avoid fine girls o, which one wey u go dey tell ur girlfriend do I look like father christmas? ![]() |
||
86
Replies
721
Views
4 Bookmarks
|
Page #: 1/11 |
![]() |
@raymanramo | 23 hours |
Guys do u copy
|
||
![]() |
@dharnny | 23 hours |
Girls of this days na money kill dem
|
||
![]() |
@raymanramo | 23 hours |
Hahaha
|
||
![]() |
@raymanramo | 23 hours |
Dem never see something
|
||
![]() |
@lennygreen | 23 hours |
hmmmm
|
||
![]() |
@raymanramo | 23 hours |
Lenny abi u said u are in school. Go and teach, bring money come make we share
|
||
![]() |
@lennygreen | 23 hours |
am free! am having brk tym
|
||
![]() |
@raymanramo | 23 hours |
Ok buy chin chin for me when u are coming back o
|
||


