
![]() |
@ofmec | |
I toast girl today House rent finish the next day Phone spoil Mother fall sick Abeg wetin i go do |
||
19
Replies
96
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@ofmec | 1 day 10 hours |
Help me
|
||
![]() |
@osasgodstime | 1 day 10 hours |
If you get money first take of her mother first
|
||
![]() |
@ofmec | 1 day 10 hours |
Like Seriously?¿
|
||
![]() |
@osasgodstime | 1 day 10 hours |
Yes na
|
||
![]() |
@ofmec | 1 day 10 hours |
Any other suggestion
|
||
![]() |
@goodycool | 13 hours |
Run away to abroad.if you can take flight too.
|
||
![]() |
@ofmec | 13 hours |
Haha when i go reach if i run
|
||
![]() |
@goodycool | 13 hours |
My bro..you don fly,she no get wings to pursue you.so far say u dey flight, anytime you fit reach
|
||


