
![]() |
@eric001 | |
WHY ALL MOST ALL THE GIRLS FOR JETBITS THEY BILL PERSON WELL WELL |
||
1224
Replies
7853
Views
6 Bookmarks
|
Page #: 1/153 |
![]() |
@dylansmart | 4 days |
All of them dey look for money. I never see any of them were give man money
|
||
![]() |
@beob | 3 days |
Dylan thunder will strike ur mout after u call urself boss likeI AM THE BOSSSHOW FORT WAT U CARRY B4 CLAIMING BOSS
|
||
![]() |
@ife001 | 3 days |
Yes na too much bill
|
||
![]() |
@beob | 3 days |
Of course u been no wan make we bill u
|
||
![]() |
@david5 | 3 days |
See them they be like nepa people
|
||
![]() |
@ife001 | 3 days |
Shey boys be your papa
|
||
![]() |
@david5 | 3 days |
I nor understand nor be true before
|
||
![]() |
@beob | 3 days |
I tell u say u be guy wit shame y u need make women give u moni,dat means u no be man u be i no even sabi wetin i suppose call u sef,or that mean ur hands re broken
|
||


