
![]() |
@dablogee | |
What Trophy is chelsea going to win this season?? 1 League cup 2 Fa cup 3 Premier league 4 UCL Treble or no Treble? Trophy or no trophy ur opinions? |
||
24
Replies
115
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@dablogee | 7 days |
Make them carry all if possible less EPL AND FACUP
|
||
![]() |
@richmund | 7 days |
NON OF DEM
|
||
![]() |
@dablogee | 7 days |
Man utd fan or Rather we beat nobodyfc
|
||
![]() |
@richmund | 7 days |
HALA MADRID
|
||
![]() |
@dablogee | 7 days |
Ohh Madristas una enemy na barca wetin concern u here?
|
||
![]() |
@richmund | 7 days |
Barca be our rivals not our enemy
|
||
![]() |
@palmer123 | 7 days |
chelsea go win all the trophy
|
||
![]() |
@legacyjnr | 7 days |
100% up chelsea
|
||


