
![]() |
@sheufaruq | |
If dem born u well put chest ![]() |
||
23
Replies
151
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@sheufaruq | 27 July 25 |
Anyone
|
||
![]() |
@puppicute | 27 July 25 |
Oya na
|
||
![]() |
@sheufaruq | 27 July 25 |
U go church dey find lighter
|
||
![]() |
@sheufaruq | 27 July 25 |
The tea wey reachest people dey drink for ur village na povertea
|
||
![]() |
@puppicute | 27 July 25 |
You Papa Dey use Spanner Open Bobo
|
||
![]() |
@puppicute | 27 July 25 |
Your Papa Talk Sey Your Brian Na Second Hand
|
||
![]() |
@qmoney | 27 July 25 |
Hahaa wetin happen ![]() ![]() |
||
![]() |
@puppicute | 29 July 25 |
Una don Run?
|
||


