
![]() |
@goldenxx | |
i go for where tinbu dey bath carry shampoo dey pour anytime e won pour water for his body i keep doing it until water wey in put for bucket then him com dey shout for help so i carry the remain shampoo pour for water com give am then in con they bath com they smell the water see say na soap com they shout for help then wetin i hear for my head mr man u under arrest make una bail me out pls i go pay abeg com bail me out |
||
2
Replies
48
Views
1 Bookmarks
|


