
![]() |
@dannyblizz | |
Instead of you to train your girlfriend in school use the money to buy keke for your girlfriend papa mey he dey give you some profit from the money wey he go make and use the rest train him pikin for school. ![]() |
||
6
Replies
77
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@saviourorisoowubo | 10 July 25 |
Nice one, but why.
|
||
![]() |
@ainaoluwafemi | 10 July 25 |
.truly talk
|
||
![]() |
@dannyblizz | 10 July 25 |
Because if you no do am like that after you don train am for school she go leave you go follow person wey dey her class
|
||
![]() |
@saviourorisoowubo | 12 July 25 |
Yes na true talk, because girls this days only go for the money and not thing again ![]() |
||
![]() |
@dannyblizz | 12 July 25 |
Yes
|
||
![]() |
@favour247 | 27 July 25 |
Is a lie, is not all girls is like that, and me i am not like that.
|
||


