
![]() |
@saviourorisoowubo | |
Today for church pastor say make we share the little thing we have to our friends, so now my friend done go share the little thing way he get to give pastor pikin, now pastor pikin done carry belle oo, now pastor they find my friend with airforce sence two days, so tell me watin my friend go do now pls my fance tell me what to tell my friend |
||
6
Replies
63
Views
2 Bookmarks
|
![]() |
@temilorun | 22 days |
Ehen dont worry we go help , we never finish donald trump case u con dey bring another case
|
||
![]() |
@surebet | 21 days |
Mumu which case u sabi solve
|
||
![]() |
@temilorun | 21 days |
Idiot lawyer for life
|
||
![]() |
@surebet | 21 days |
Abeg how u dey talk to
|
||
![]() |
@temilorun | 21 days |
Na u
|
||
![]() |
@surebet | 21 days |
Okay ur father ba and u don start again
|
||


