JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* laughnow > Forum
joeldave
guys the guy wa dup donald trump watin en be dey thing
en no get respect
fear no been dey en body
abeg make una share update with me small na
make una tell me the juju wa en do
for donald trump him qwa be mumu dey dup am 350 dollar abeg make en better realise that boy ho if not boy go mount but wait make una tell me watin happen
0 Replies 3 Views 1 Bookmarks
topics posts

* laughnow Forum
fav Bookmarks

* laughnow