
![]() |
@samtech | |
Abeg no just laugh and go,make sure you comment,thanks! 1. I dreamed that i went to the united states when i sleep yesterday and guess what am going to bed with my suitcase tonight,bye to Nigeri 2. I might not have been in england before oo,but trust me i get property for there,my friend wey go there went with my earpiece. 3. Welcome to Nigeria where you can die of hunger but after your death dem go cook 100 bags of rice.why na? 4. Am done with indian movies,how pesin go jump down from the 121 floor of a building and will still have complete body. 5. Korean movie why na? How will somebody stop a moving car with a broom,na God go judge you. 6. Amaka : hey samtech am pregnant me : dear customer,the mtn number you are trying to call is not reachable please try again later 7. I was in the united states in my dream,suddenly i hear : ekaro ologi dey o (good morning pap saler has arived), you come say make i no fi ght,i go fight o |
||
26
Replies
211
Views
0 Bookmarks
|
Page #: 1/4 |
![]() |
@samtech | 24 July 25 |
Please comment
|
||
![]() |
@dollarlord | 24 July 25 |
Hahahaha Omo guy you too do
|
||
![]() |
@samtech | 25 July 25 |
Abeg help me call ppl to view it
|
||
![]() |
@lou8d | 25 July 25 |
Hahahaha
|
||
![]() |
@ewlly | 25 July 25 |
number3 dey make me ![]() |
||
![]() |
@samtech | 25 July 25 |
@ewlly na true na
|
||
![]() |
@ewlly | 25 July 25 |
abi na
|
||
![]() |
@ewlly | 25 July 25 |
That niger for u ![]() |
||


