
![]() |
@daf15 | |
A man mistaknly send his gf 100m thinkin say na 100k wen he realize,she no de pick call again so since mng he de on coma |
||
21
Replies
104
Views
0 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@sissco | 4 days |
I will leave the rest for. God
|
||
![]() |
@daf15 | 4 days |
Person wey don carry ur money go 100m for dat mata
|
||
![]() |
@sissco | 4 days |
Ehe the lord is our provider he will provide another one in a bigger way
|
||
![]() |
@samtech | 4 days |
Never ever,i no fit do that kain mistake,you dey whine?
|
||
![]() |
@sissco | 4 days |
Ah swear
|
||
![]() |
@daf15 | 4 days |
Hmmmm oya talk say u neva mistakenly giv driver excess monie
|
||
![]() |
@samtech | 4 days |
Me give driver excess money by mistake,just dey play,e be like say u no know me,abeg go and check my new forum banger jokes in this channel
|
||
![]() |
@jdboy | 4 days |
I can never do that mistake
|
||


