
![]() |
@artboy | |
Nawa o this our country nigeria don tire me o which one be say hunger don catch person sote all the worm wey dey the belle dey protest ![]() |
||
6
Replies
32
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@sprintingking | 29 days |
O boy na you wey that one happen to?
|
||
![]() |
@artboy | 29 days |
No be me o abeg
|
||
![]() |
@artboy | 29 days |
But e fit happen to you o
|
||
![]() |
@sprintingking | 29 days |
lol You dey mad
|
||
![]() |
@invisibletrouble | 29 days |
Jesus! Worm inside person belle dey protest bro that hunger na level 2 hunger
|
||
![]() |
@sprintingking | 29 days |
I swear no be small level 2 hunger
|
||


