
![]() |
@artboy | |
You people should just take a look at my profile picture and see what happened in the wedding that i went to yesterday omo the person wey cook rice don go put weed inside the rice now everybody in the wedding is high even the bride and groom |
||
13
Replies
79
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@artboy | 30 days |
Thank GOD i have not eaten my own because i was angry that it was small
|
||
![]() |
@sprintingking | 30 days |
![]() |
||
![]() |
@sprintingking | 30 days |
Bro you dey fck up why you never chop your own.You for chop your own make you follow for wetin your mate dey do
|
||
![]() |
@artboy | 30 days |
No worry i no wan chop the rice still dey with me sef come collect am
|
||
![]() |
@nwaokeleme | 30 days |
wahala dey
|
||
![]() |
@artboy | 30 days |
No be small
|
||
![]() |
@sprintingking | 30 days |
Bro chop the rice i no wan chop no be you go wedding?
|
||
![]() |
@peacewest | 30 days |
e no easy oo
|
||


