
![]() |
@computergod | |
I was just passing one igbo man wey dey sell cofin just say my friend come i go sell for you. Wetin i for tell am |
||
17
Replies
100
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@thegaser | 12 days |
U no get person to bury
|
||
![]() |
@computergod | 12 days |
i no go ever get. 50 YEARS TO COME
|
||
![]() |
@metrobommin | 12 days |
Hahahahahaha
|
||
![]() |
@keybrown | 12 days |
Go and buy keep anytime wey u die the go carry u put inside once..because that man knw say u go soon die....
|
||
![]() |
@computergod | 12 days |
hahaha. God forbid. No be that kind cofin my grand children go take bury me
|
||
![]() |
@keybrown | 12 days |
Haha you sure say u go see ur Grandchildren...if u die nw.. de go use cofin wood bury u, becoz i knw say u go soon die..
|
||
![]() |
@computergod | 12 days |
God forbid. I no go die ![]() |
||
![]() |
@keybrown | 12 days |
You sure, I see bury rice for ur eyes oh
|
||


