
![]() |
@vickystarr | |
Alright i will be teaching u guyz how to cook a lot of things today, especially girls wey no sabi cook.? Make una come here |
||
1507
Replies
9733
Views
8 Bookmarks
|
Page #: 1/189 |
![]() |
@femtokid | 27 days |
Cooking?!
|
||
![]() |
@graceolive | 27 days |
Who tell you say i no fit cook
|
||
![]() |
@maryc | 27 days |
I want to know how to cook amala and ewedu soup
|
||
![]() |
@vickystarr | 27 days |
Femtokid, lets teach some girls that does not know how to cook.
|
||
![]() |
@vickystarr | 27 days |
Ok grace shebi u know how to cook, ok then teach us how to cook amala and ewedu...?
|
||
![]() |
@maryc | 27 days |
Vicky but u be teacher nah
|
||
![]() |
@vickystarr | 27 days |
Yes i know, but i want make grace wey dey make mouth teach us... If she say she sabi cook..
|
||
![]() |
@vickystarr | 27 days |
Hahaha Grace dont run, come here let me teach you...
|
||


