
![]() |
@karo | |
Make we see who sabi yab pass make we laugh small |
||
10
Replies
79
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@karo | 9 June 25 |
Ur mama sh*t sh*t sh*t da find the L.C.M
|
||
![]() |
@handsomecyril | 9 June 25 |
Una village people dey coffin dey share rice
|
||
![]() |
@karo | 9 June 25 |
2 kuli kuli attack ur village nobody escape
|
||
![]() |
@karo | 11 June 25 |
Lol
|
||
![]() |
@lordaltho3 | 11 June 25 |
The Strech mark Wey Day Your Mama breast Be Like Thunder Strike
|
||
![]() |
@karo | 12 June 25 |
Ur papa use 2a finish hin classes
|
||
![]() |
@lordaltho3 | 12 June 25 |
Day open Your Ampit we See Welcome To D World Of Crawcraw
|
||
![]() |
@karo | 12 June 25 |
I open ur nyansh i see short court 2 hell fire
|
||


