JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Emmakingworldwide > Forum
plutoguy
As i was walking armrobber con meet me point gun for my face ni dey con say ur money or ur life. Ni i con say the money wey i get i don already use am do offerings give jesus christ wey i give my life to IN OTHER WORDS i nor get money and my life. I have given my life to christ. 9 dey con start to they beat me oh. Wetin i talk he bad?
21 Replies 132 Views 1 Bookmarks
Page #: 1/3
> »
> »
topics posts
Page#

* Emmakingworldwide Forum
fav Bookmarks

* Emmakingworldwide