
![]() |
@plutoguy | |
As i was walking armrobber con meet me point gun for my face ni dey con say ur money or ur life. Ni i con say the money wey i get i don already use am do offerings give jesus christ wey i give my life to IN OTHER WORDS i nor get money and my life. I have given my life to christ. 9 dey con start to they beat me oh. Wetin i talk he bad? |
||
21
Replies
133
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/3 |
![]() |
@emmanueltheophilus | 12 July 25 |
hahaha you get luck that they have mercy on you
|
||
![]() |
@plutoguy | 12 July 25 |
Yes oh bro
|
||
![]() |
@emmanueltheophilus | 12 July 25 |
chai but you get mind oo which one is you gave your life to christ
|
||
![]() |
@love01 | 12 July 25 |
Dey suppose beat that ur mouth. U get mind ooo u still dey talk
|
||
![]() |
@plutoguy | 12 July 25 |
Wetin nah. I fit even die becoz of jesus
|
||
![]() |
@emmanueltheophilus | 12 July 25 |
hahaha nope! you for sacrifice your life to him
|
||
![]() |
@plutoguy | 12 July 25 |
I nor fit give my life to two people. I nor fit my life to armrobbers and jesus at once were be say i only 1 life i get
|
||
![]() |
@emmanueltheophilus | 12 July 25 |
hahaha okay well that's so great shall,
|
||


