
![]() |
@afraid | |
Come and tell me the name of your best football club in the comment section let me disgrace your team. mine is real madrid. |
||
106
Replies
920
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/14 |
![]() |
@afraid | 31 July 25 |
Oya oo
|
||
![]() |
@neymar10 | 31 July 25 |
Na me go disgrace you.
|
||
![]() |
@neymar10 | 31 July 25 |
I be barcelona fan
|
||
![]() |
@neymar10 | 31 July 25 |
You saw what we did to you guys both home and away.
|
||
![]() |
@neymar10 | 31 July 25 |
4-0 and 4-3
|
||
![]() |
@afraid | 31 July 25 |
Na only when una wan play match with us nah e una go get power play well.
|
||
![]() |
@afraid | 31 July 25 |
That una team wey inter milan wipe wetin no good
|
||
![]() |
@neymar10 | 31 July 25 |
Even though other clubs won us, but una no fit do am.
|
||


