
![]() |
@andyking | |
Why e be say majority of girls dey throw back of their clothes wen dem dey waka??? |
||
36
Replies
249
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/5 |
![]() |
@ruby | 4 days |
backside
|
||
![]() |
@andyking | 4 days |
Wetin dey the back wey dem want make people see
|
||
![]() |
@ruby | 4 days |
ion know.. that's what i think
|
||
![]() |
@ruby | 4 days |
maybe it's part of fashion yunno
|
||
![]() |
@deeyah | 4 days |
My mode of dressing doesn't require dah flaunting of bunda... Nah PH street gals style dahs where it originated 4rm. |
||
![]() |
@bright24 | 4 days |
Hmmmmm no b only PH girls
|
||
![]() |
@deeyah | 4 days |
It is what it is..
|
||
![]() |
@flezzyyung | 4 days |
![]() |
||


