
![]() |
@deeyah | |
Imagine if everyone here is opportuned to enter BIG BROTHER NAIJA??? 4 me it will be d craziest of dem all. Drop ur thoughts~ |
||
34
Replies
181
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/5 |
![]() |
@bigblinks | 1 day 3 hours |
Impossible
|
||
![]() |
@deeyah | 1 day 3 hours |
Becks na imagination o!
|
||
![]() |
@bigblinks | 1 day 3 hours |
I can never imagine such a thing cause i no dey gbadu that bbn at all
|
||
![]() |
@deeyah | 1 day 2 hours |
Neither do i fashy it... Just a though... |
||
![]() |
@bigblinks | 1 day 1 hour |
No issues
|
||
![]() |
@ewlly | 1 day 1 hour |
![]() |
||
![]() |
@bigblinks | 1 day 1 hour |
Why??
|
||
![]() |
@sheilla | 1 day 1 hour |
It will be awwwsome
|
||


