
![]() |
@love01 | |
This jetbits people sef get problem ooo .Dey Just dey talk say na popularity I dey find.Abeg shey that one na eye service????????? |
||
9
Replies
52
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@nemz | 8 August 25 |
Who told u dat?
|
||
![]() |
@love01 | 8 August 25 |
Hmmm sha dont let me expose that person
|
||
![]() |
@nemz | 8 August 25 |
Ok oo. E be like say d person dey jealous
|
||
![]() |
@love01 | 8 August 25 |
Maybe ooo cause I don’t know wetin I do oooo
|
||
![]() |
@nemz | 8 August 25 |
Was it a girl or a boy?
|
||
![]() |
@sheufaruq | 8 August 25 |
Maybe
|
||
![]() |
@love01 | 8 August 25 |
Na girl oooo
|
||
![]() |
@nemz | 8 August 25 |
Oh ok. Then she was jealous of u, i think
|
||


