
![]() |
@victorkelechi | |
Ur father pass my backward all our children dey hide biscuit,Thief enter una house see una condition dash una 1000 naira,yab back if u can defeat me |
||
84
Replies
756
Views
0 Bookmarks
|
Page #: 1/11 |
![]() |
@nimistarr | 1 August 25 |
Hahaha
|
||
![]() |
@victorkelechi | 1 August 25 |
Where una dey
|
||
![]() |
@div | 2 August 25 |
You wear red and red enter market pepper laugh you ' woo you no get this green cap wey dey my head'
|
||
![]() |
@div | 2 August 25 |
Your papa enter spar with ak47 only to kidnap 4 kuli kuli
|
||
![]() |
@victorkelechi | 2 August 25 |
Your papa the go children department,just because of biscult and sweet
|
||
![]() |
@victorkelechi | 2 August 25 |
Your grandma still dey 97 years still dey do hook up
|
||
![]() |
@emawise | 2 August 25 |
Ashawo pass ur great grand father grave him pr*ck stand
|
||
![]() |
@emawise | 2 August 25 |
![]() |
||


