
![]() |
@prezidolley | |
Welcome to my world yab kingdom!!! |
||
72
Replies
312
Views
1 Bookmarks
|
Page #: 1/9 |
![]() |
@balam | 15 June 25 |
Ur grandfada de live inside gutter still de pay house rent
|
||
![]() |
@prezidolley | 15 June 25 |
Ur granpa use all him pikin destiny buy watermelon
|
||
![]() |
@balam | 15 June 25 |
Ur morda born u finish go swap u for small phone
|
||
![]() |
@prezidolley | 15 June 25 |
Ur papa eat puff puff get belle for troat
|
||
![]() |
@prezidolley | 15 June 25 |
Ur papa win bet go comit sucide
|
||
![]() |
@prezidolley | 15 June 25 |
First day wey i carry ur papa go boundry head of fish dey laugh am
|
||
![]() |
@balam | 15 June 25 |
ur morda get award for leaking plate
|
||
![]() |
@prezidolley | 15 June 25 |
Ur papa get mumu d'or
|
||


