
![]() |
@kingbukola | |
See some boys for this site or for this jetbit you go dey see their name for girls profile they will see them saying beautiful,cute,my angel and make you look the guy photo you hardly see 5 girl comment for the picture and him you may see his comment on 30 girl picture so guys abeg |
||
8
Replies
47
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@nemz | 9 August 25 |
![]() |
||
![]() |
@kingbukola | 9 August 25 |
Yes na
|
||
![]() |
@nemz | 9 August 25 |
Na wetin guys dey do guys
|
||
![]() |
@kingbukola | 9 August 25 |
You go see them my angel my wife watin happen you go se self them go dey fight
|
||
![]() |
@nemz | 9 August 25 |
And dem no go comment 4 a guy's profile
|
||
![]() |
@kingbukola | 9 August 25 |
4 were still them go still dey fight
|
||
![]() |
@nemz | 9 August 25 |
Yeah yeah
|
||
![]() |
@kingbukola | 9 August 25 |
Oya go under this girl profile bammy and see
|
||


