JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Emmyvibes > Forum
azilion
1.make una see advice wey person give me o, e say life no easy try ur best an steal the rest

2.since wen i small i been dey want ask this question but it time, why do nigerian women use to tie two wrapper.abeg make una tell me

3i enter my girlfriend house today i saw cocumber on chier an it was wet for dat matter. Guy na onec i run comot

4.i ask my babe to look into my eye an tell me wat she see, she i can the that i will take from u. e shock me o

5.abeg make una cment o make una no do like nigerian people wey dey go weding an rice no go reach dem
3 Replies 22 Views 1 Bookmarks
topics posts

* Emmyvibes Forum
fav Bookmarks

* Emmyvibes