
![]() |
@josephezealor | |
Yesterday afternoon, i was walking with my dog, and i saw a girl running towards me, thinking maybe she wanted to put her number on my phone, so i brought out my phone, and she said ABEG ON YOUR HOSTPOT MAKE I CHAT MY BF FINISH. |
||
11
Replies
101
Views
3 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |
![]() |
@odohchimax | 24 days |
Hahahaha. Sorry oo
|
||
![]() |
@josephezealor | 24 days |
Hahaha, women
|
||
![]() |
@odohchimax | 23 days |
E shork you?
|
||
![]() |
@josephezealor | 23 days |
No be small.
|
||
![]() |
@odohchimax | 23 days |
Hahahahaha did you give am the thing wey she dey ask for?
|
||
![]() |
@abipetero | 22 days |
Hahaha ![]() |
||
![]() |
@josephezealor | 22 days |
U Dey laugh
|
||
![]() |
@odohchimax | 20 days |
No be small thing oo
|
||


