
![]() |
@itzqueenenny | |
E dey flow oil for my head dey flow no be wash oh if you check em you go knw blessing choke frm my head down to my toes i no fit count i no fit count oh blessing of God upon me life ohsee as my life e don balance oh na the grace of lord taking me high ohoh no be fantasy ur love is my reality the anointing dey break the yoke all of dem dey believe my God no dey bobo the way u pamper me steadily oh surprising me constantly oh boosting my energy ohoh this your love no be fallacy oh even the blind can see wetin you do for me oh |
||
2
Replies
17
Views
0 Bookmarks
|


