JetBits |
! You are not logged in to JetBits. Please register or login.
* Pinkbeauty > Forum
samtech
1. I say make i practise american movies on my mum,i come tell her that i no want the food wey she cook hoping she will cook another one for me,i dey starve as i dey so

2. I for don buy brand new lamboghini,if MTN fit return all the money wey i dey take sub

3. Welcome to africa where the king's house is made of clay,and the youth leaders house is made of tileslol.gif

4. That awful moment when you are watching p0rn on the television and then boom,nepa take light.


ah ah,you just wan read and go,abi? E no good o,oya abeg comment
13 Replies 57 Views 1 Bookmarks
Page #: 1/2
> »
> »
topics posts
Page#

* Pinkbeauty Forum
fav Bookmarks

* Pinkbeauty