
![]() |
@otylove | |
They say Charity begins at home but last night i saw Charity i ask her why she.s not at home she tell me say her mama pursue am comot for house. Abeg make una help me ask Charity wetin she do |
||
15
Replies
70
Views
2 Bookmarks
|
Page #: 1/2 |


