
![]() |
@pablo167 | |
Guys lets be lyrical at battle of verses to this title |
||
4
Replies
13
Views
1 Bookmarks
|
![]() |
@pablo167 | 12 June 25 |
You can also drop chorus.title :superstar
|
||
![]() |
@motobi | 12 June 25 |
Me Na Boss wey no get Boss Stop / thy call me Motobi coz i dy on top / na who wan try me, make e go fck up / c0ckroach full everywhere dem dy cupboard / na who sapa owe make e come front /if U Never Chop Make U Dress Back
|
||
![]() |
@motobi | 12 June 25 |
I don hustle tire so i no fit tie rapper dem they feel my lyrics as e dy go like dat / shey make i continue or make i stop the verse/no viewers no comment wetin dy pa / i been dy soak myself inside garri water/i go beach na e i meet mami water /dem tell me say me self na superstar
|
||
![]() |
@pablo167 | 12 June 25 |
Wow luv dis lyrics
|
||


